Beeba 🤿

@beebagramm

tourist 🗺️
Followers
2,825
Following
678
Account Insight
Score
29.61%
Index
Health Rate
%
Users Ratio
4:1
Weeks posts
Im caught up in a sunkere fakere Some label boss dey do like make dem lash dem with pankere Kile patere Before roadi block for the thread way dey clear for the abere me i no fih sleep ontop my pillow If i never make ham I say make i let you know sorry im late girl i been on my way I just had a little ou ou ou ou delay when i wanna talk dem be like shush Ion wanna chop no gimmi sushi Tell that nigga you can look fly without gucci You wey your body look good pass druski.
26 8
7 months ago
Its 3:30 in the morning Im up im not yawning Tryna get the money, iyanya call me I wanna get ham in abundance Na why my brain dey function To ba n gbebo wa, i dey for junction winning i no, wan Lose con begin story tell o, oh no On the menu gongongon, on the menu, on the menu, gongongon Moving like your body’s shadow Anything you want i’ll buy you Tryna get the bag im coming…. #business 💿🪙 @iyanya @iceprincezamani @magnitofreshout @moonlightafriqa @idandizzy_
0 46
9 months ago
Been on repeat so i decided to put my verse on it ! 🤍🥹 @ayomaff @bnxn
0 17
10 months ago
since i wake up early momo i never see your call Ringing on your celli for whatsapp and facetime and i know That i did you bad Baby please pick up mi o fe soro ju no e.x cuse mo fvck up //uppp yeah eahhh You should know my baebae oreke Orente All the shit i did to you my girl its unfair Oh no no nooo No uh uhn Sho mo nkan I’ll choose you over again Over againn iyeah iyeah iyeah iyeah iyeah Boosi bi je a sere baby I no fit to let you go. Huhn huhn x 6 Tryna fix my antiquities Nomore being an animal (I just wanna be by your side) I just wanna be by your side (I just wanna be by your side) yeah ¡ @bnxn 👨🏽‍✈️🩶
0 15
11 months ago
0 43
1 year ago
52 36
1 year ago
looking at the sunset. fine like girl wey undress. thanking god for my breath. cos e dey guide me against enemies. im never stingy when i get. i no too like that kinda sense. i suffered i know its not a position to be. dem go say make you give up on. your dreams cos e seems impossible. you can achieve it ma nigga you must believe. stay solid keep on grinding. dont get caught up in their fallacies. 10 toes on the track. keep on pushing your p. for sure e go get stormy. tryna puh food for my tummy. take care of mummy and my girly. lord send me an angeli. yea na money i dey find wetin be konji. cos man wey no get omo na puppy. getting money be my only fvcking worry. if no be kudi no dey disturb me. 🪼 @minznse 🩵⛓️ #modemaopenverse #byanyminz
0 60
1 year ago