Dem say ‘calm down’, I say ‘why’? Eja nla no dey swim for shallow water.
See face like 24 carat gold. Skin dey shine like I bath with blessings. I no come to play. Mo fine daku, mo dara, mo clean…. I’m not just fine, I’m evidence.
And for those asking, yes na me be Aburo iya iyawo. I no be regular guest, I be premium package with extra pepper.
Video too hot, internet fit melt. Abeg drop likes before NEPA take light.” So like, comment, and repent. Because this kind of glory no dey happen twice….. 🥰🥰🥰🥰
💄
@pelz_glam
👗
@hildam_couture
Jewellery
@t_tee_gold
🎥
@officialsoluxevisuals