#shunation we nor small for this our community oh @burnaboygram In the early hours of today came personally and said hi to me ππabeg when next you see me put some respec on my name π I nor near small, I just Dey reach house now when I wake up I go give the story on how it happened and what we gisted about π #teamkuntakite πͺπΏπ
Me in @mazitundeednut crib . You donβt know nothing about this man till you meet him,better person , all he kept saying is abeg nor mention my name say I do this say I do that oh π but the love this man show me at his house today is unbelievable . Abeg make una just help me comment God bless you @mazitundeednut