Normally i dey buga for the mattiaz cause na still me dey make the barnies blush
Them say wetin i dey crush go tell the kele with big Ikebe say na norch (obnoxious)
I dey OBS her kurukere waka make she lap my ama Abeg make we toss
2 secs no be much
No be Childs omo this one no be story for the gods
Abi i don yarn you no dey tell me sorry if I dey cough when I dey kpo kpo di kpo
I dey muzz you dey yarn me gbogbotigbo
e no suppose be so abeg carry your own dey go
bro just last week i took a break
But right now i don dey find food like who dey H
Vanity upon vanity dey make them too dey rake
I set the pace
omo I no come here to look face (aboi)