Hair day today o!
I no go lie, this hair style na big risk o, I been dey look am dey ask myself “You sure?”
But after everything… I come dey feel myself🤪
Abeg make una tell me true true, You dey feel am?
Hair:
@tesorang
Extension:
@lushhairnigeria
Outfit:
@esstyle__
Jewelry Set:
@sainttracys
Videographer:
@blaqfilms_
#HairDay
#LushHair
#Realwarripikin