I just dey lowkey for my dangba I dey observe mo kan shadow
Don’t ask me how far Mio lowo lapo moshey kako
If e red pple go japa it’s just yourself & ur shadow
Lately omo tioba mu ogogoro ama sha gbo
Cos it’s crazy out here niggas r fighting battles fr
As you dey comot 4 1 p otuni mo biwasheywomi
He com be like if you solve one you’ll get another one for free
Life used to be so cool kin to bere sinma San bills
But I gat me cos if I no do who go do
Tawon moba tigba para ikanra lofin bill osu
Olowo shey oun gbogbo tan omo tio guide loma jeju
Kaka kin jale ma di anini babanlaku yin la shey eru
I just want this money so bad ejo wewe no be my thing
Omo elomi tini wacko pelu Nkan tan fi ori wa think
As you dey do am for me oluwa pls don’t forget my gees
Big love to the real ones balotelli eyan wakeel
He no fit dey be like this for life oshi ma set
Oshi lera lambo same hustle to fi ra shirt
Ti Mohammed oba le goke Loba mountain
Then oye ki mountain tie le wa ba Mohammed
Na Watin u kno u kno stop acting like u kno me
I’m not saying I be OG but I no be novice
Miode mu inu everybody dun when i no be molly
I wasn’t myself for months and nobody noticed
Bro take whatever yo doing against poverty serious
Orimi ofe stress fi ishekekere pa billions
I’m manifesting it kose Lola ina tena
As far say I dey see alert fuck you & your opinion
Most times I’m lost in my head I’ve been finding myself
Bt eje Ologo gbodo logun don’t be hard on yourself
Eyan loshey Bentley fun iwo gan le ja ile yen seh
I just dey work and trust God no skeleton for my shelf
Mon jamajama ni early momo still dey bomb sites for night
Omo lile ni but I feel like giving up sometimes
Body no be robot sometimes I get tired
Even if e be robot sometimes you go need to charge am
And without faith it is impossible to please God, because anyone who approaches Him must believe that He exists. HEBREWS 11:6
God exists #diosexiste vol.2 drops on Monday
1/09/2025
Normally puna sweet but only thing wey Dey give man joy na credit alert! After credit alert na still credit alert
Sha guide w/ @iamkennyblaze off #olounwatheEP dropping soon!
Prod. By @charlypee_gifted