Courtesy visit to my honorable🙌
Member representing okpe,sapele and uvwie federal constituency..
HON EFE AFE
My bro @itsmrdoingz ❤️
Outsyde 27 of November ☄️☄️ SHUTDOWN 🔥🚀
Make we hear anybody even talk anything relating to geisha against 33BG Boss first, nor be gay again ooo just talk geisha and our Oga name for the Same sentence na court papers straight no time to check time 🤬🤬🤬 #33bg
IF YOU NOR BE SLAVE EHNNN, YOUR SLAVE NOR GO CARRY SENIOR MAN NAME TAKE DEY PLAY, AND THAT YOUR SLAVE I NOR GET HER TIME OO COS ME KNOW SAY NA WETIN YOU FIT TALK NORMALLY, YOUR GENDER CONFUSE SO IS YOUR BRAIN SOMETIMES, DEM DEY TRY PACKAGE YOUR MESS UP YOU STILL DEY TRY TO GET MORE FAME INSIDE MESS UP🥲 YOU NOR SURE SAY WHO DO YOU FRAME UOUR PICTURE GO HOUSE SO? GO PUT MOUTH FOR MATTER WHEN NOR CONCERN YOU.. WAIT WAIT CHICH OARTY ARE YOU SEF🤬
I DON NOTICE SAY FOR THIS INSTAGRAM NA CUP WHEN DON FULL NAI PEOPLE DEY LIKE POUR PUT AND DEM CELEBRATE PERSON FAILURE PASS SUCCESS,🥵🥵NA PERSON TURN TODAY, USE BRAIN LAUGH😊
OUTSYDE 27 OF NOVEMBER 🚀
Life is about making an impact, not making an income, Whatever the mind of man can conceive and believe, it can achieve. Abeg Wetin @manchesterunited play today?🤬🥵