No vex for my 1 1mins video π€£π€£π€£The party too sweet,still coming with the proper party videooo π€£π₯πBeht Mk we no lie Mk we no thief @kie_kie__ sabi do party oooo ahhhhhh @harmonihie and @kie_kie__ said ma fi ounje finish yin ahhhhhhh you go chop chop chop and carrry takeaway sef . At some point I was like βNO CARRY FOOD COME HERE AGAIN β
Outfit designed and styled by @yinkabells_fashionhub
A SNEEKPEEK INTO MY LIFE LATELYπ THAT IS TO SAY DON'T SLIDE INTO DM FOR !!! EVERYBODY IS HUSTLING.
PLEASE DON'T FORGET TO CONTACT @talkingfingersbyaisha FOR YOUR FABRICS ASOEBI ETC
ALSO OMIJE IS STILL SHOWING ON AISHATLAWALTV ON YOUTUBE
@terhmmys_wigstore sales has started and theyβve got wigs for all fingers,quality luxury wigs and budget wigs at affordable pricesβ¦.
Kindly check their amazing deals
PLEASE GUYS HELP ME PATRONIZE HER ππππππ
OWOLABI OWOLABI OWOLABI HOW MANY TIMES I CALL YOU π SHEY WE GET AWA OWN HOUSE NI π ABI WETIN MAKE I DO NAAA .YOU PEOPLE ABI HELP ME WARN THIS BOY OOO . OHHHH YOU HAVE NOT SEEN OMIJE? WOW SO YOU DON'T UNDERSTAND ALL MY ATOTONU π PLEASE MK SURE YOU WATCH TODAY ON AISHALAWALTV
OMIJE
OMIJE
OMIJE