I be bawsty guy but this parole nor soft ooo. Na big big English I Dey hear like this. Una go stock Abi una no go restock . See as I dey monitor una page like FBI and I still never catch the dress for my babe. If my relationship end we go get problem. Abeg restock shapardly