4 hours ago
“I won’t barb my hair until I win Afrimillion’s N1.2 billion jackpot” — Carter Efe vows after seeing a woman’s €90 million win.
5,127
73
Hi everyone I’m Efe 26 I’m currently facing a life challenging time and my wife just gave birth I need your assistance pls and if I could get a job opportunity I will appreciate that also
2 hours ago
Be like na influencer pattern be this 😂😂😂
2 hours ago
How to play?
2 hours ago
Hair dey the head before? 😏😏
2 hours ago
If dem remove UK taxes na only 40m go remain for her hand
1 hour ago
Nice advert 😂
1 hour ago
Person wey no get hair for head before 🤣🤣🤣
1 hour ago
Don't be fooled. This is an AD. Say no to gambling!
1 hour ago