Chike the the pacifier thank you for coming to the aid of our girl Sandra.. go check Sandraβ version..na she Dey foot Edohoβ life style soo tee he Dey knack in side chickens for their matrimonial bedβ¦ She said she left and filed for divorce before commencing any affair.. Thank you Chikeππ
Me I know sey men no fit win for this society no matter what, if he beats her, hes the devil, if he shouts, hes toxic, if he warns her, hes controlling and narcissistic, if he keep malice, hes immature and childish, the small walk away wey we still dey manage, yall will say hes emotionally unintelligent, una be weyrey o, but everything wey una do wrong, una no fit mention o, you will start hearing women are emotional beings , thunder babu kwegi there