Ahhh! Wura slapped her husband’s sister? 😮🔥👀
This family meeting has officially turned into war.😭🔥
Meanwhile, one stolen goat has completely scattered Mide and Paulina’s wedding plans.😩🐐💔
Too much chaos in one episode.
Watch #AMWura tonight at 8PM on #AMShowcase and 8:30PM on #AMFamily.
The barrister wey i take get hope done fall mi hand 😒 kazeem see wetin you cause,mide sef no wise, how can you have such money on ur account you can't listen to ur friends for life and move the money to another account now mutana abi wetin done chop money clean mouth 😒as for Commissioner of police hmmmmmmm,to retrieve ur sense nah by God grace
Shey that thing wey Una tell Kazeem to do real for una eyes? Stand in front of gun? Una really think say na Kindergartens Dey watch this Una film o.
The Lawyer one too wey drunk, they unlocked him phone retrieve information... Lawyer o. Shey that line follow? Mtcheeew